Friday, May 18, 2007

choppins

Na wa oh! i like food well well, i just finish pounded yam and edikanikong soup wit beta goat meat, na so i just de bless the person wey helep me buy the food sef. i gara talk this one here pips! the thing enter well , well........
if person wan thief me make e just buy ice cream , the one wan nut de inside beta because i go just folo you go any where , no complain , no problem(i no fit shout), wuo sii i no go call the name of the kin ice cream before bad people waylay me for road.... have a good foodfilled ..sori i mean funfilled weekend

1 comment:

adoolicious said...

food dey cause wahala, oh,(ask neighbour) but e sweet well well n bout remaining slim, i think food now becomes d devil as well. but wish d irony of have ur cake and eat sticks, cos ....shhh, i love food too. kip preparing my welcome dinner with casseroles, samosas, ice cream...ehm, i'm not into local foods and soups that much so, i think me expensive. yummy...ehen belle don shout!!!!

Blog Archive